当前位置:首页 >> DaVido >> 10 Kilo 歌词

LRC歌词

[ti:10 Kilo]
[ar:Davido]
[al:5ive (Explicit)]
[by:]
[offset:0]
[00:00.00]10 Kilo - Davido
[00:00.09]Lyrics by:Davido/Jacob Hunter
[00:00.20]Composed by:Davido/Jacob Hunter
[00:00.31]Produced by:Loudaa/Dayo Grey
[00:01.29]Grey
[00:03.07]Ye ọrọbọ ten kilo
[00:06.76]Say this your body make me wan go
[00:12.17]Ọrọbọ ọrọbọ ọrọbọ ten kilo baddest
[00:15.81]Loudaa
[00:16.49]Ye girl I'll be here till the sun down
[00:20.30]Swear you dey make my mind no touch ground
[00:22.22]I no say different songs don come out
[00:24.66]But my girl if I no sing about you wetin sing o baby
[00:28.83]You dey make my body ayaya
[00:31.03]Anytime I dey see you I dey shamanya
[00:33.07]If you leave me I fit run go mad
[00:35.50]Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo
[00:39.64]Say this your body make me wan go gyrate
[00:43.88]No fit concentrate eyaa
[00:46.17]Ọrọbọ ten kilo
[00:49.19]Dey chop my money and everything I getti
[00:52.89]Me I no go fit forget you baby no lie
[00:56.80]Drama leave drama for who getti power
[00:59.96]Person wey get plans for you no go stammer
[01:01.87]I know you no go para if I bless your aza
[01:04.41]Good times anytime ẹja nla land
[01:06.56]I don craze o for your matter
[01:08.77]Anytime I see you body no fit calm down
[01:11.11]If na ment o it is allowed
[01:13.70]Our loving dey too important
[01:15.75]I don craze o for your matter
[01:18.20]Anytime I see you body no fit calm down
[01:20.61]If na ment o it is allowed
[01:22.98]Our love dey too important
[01:26.62]Say this your body make me wan go gyrate
[01:30.94]No fit concentrate eyaa
[01:33.26]Ọrọbọ ten kilo
[01:36.24]Dey chop my money and everything I getti
[01:40.17]Me I no go fit forget you baby no lie
[01:45.54]Say this your body make me wan go gyrate
[01:49.79]No fit concentrate eyaa
[01:52.10]Ọrọbọ ten kilo
[01:54.92]Dey chop my money and everything I getti
[01:58.99]Me I no go fit forget you baby no lie
[02:04.48]Say this your body make me wan go gyrate
[02:08.38]No fit concentrate eyaa
[02:10.86]Ọrọbọ ten kilo

文本歌词


10 Kilo - Davido
Lyrics by:Davido/Jacob Hunter
Composed by:Davido/Jacob Hunter
Produced by:Loudaa/Dayo Grey
Grey
Ye ọrọbọ ten kilo
Say this your body make me wan go
Ọrọbọ ọrọbọ ọrọbọ ten kilo baddest
Loudaa
Ye girl I'll be here till the sun down
Swear you dey make my mind no touch ground
I no say different songs don come out
But my girl if I no sing about you wetin sing o baby
You dey make my body ayaya
Anytime I dey see you I dey shamanya
If you leave me I fit run go mad
Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I getti
Me I no go fit forget you baby no lie
Drama leave drama for who getti power
Person wey get plans for you no go stammer
I know you no go para if I bless your aza
Good times anytime ẹja nla land
I don craze o for your matter
Anytime I see you body no fit calm down
If na ment o it is allowed
Our loving dey too important
I don craze o for your matter
Anytime I see you body no fit calm down
If na ment o it is allowed
Our love dey too important
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I getti
Me I no go fit forget you baby no lie
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate eyaa
Ọrọbọ ten kilo
Dey chop my money and everything I getti
Me I no go fit forget you baby no lie
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate eyaa
Ọrọbọ ten kilo

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!