当前位置:首页 >> Adekunle Gold >> No Forget 歌词

LRC歌词


[ar:Adekunle Gold/Simi]
[ti:No Forget]
[by:]
[al:]
[sign:]
[qq:]
[total:0]
[offset:0]
[00:00.21]No Forget - Adekunle Gold/Simi
[00:21.99]Your mama say omo mi no follow I never chop
[00:25.82]Make you find correct guy no be love we go chop
[00:30.04]Na me she dey talk about
[00:32.21]Oro yen ka mi l'ara o
[00:34.58]Je'n b'ese mi soro
[00:36.43]Make I go hustle o
[00:38.70]I want to take care of you baby
[00:42.82]So je'n lo it won't be long o
[00:46.99]I want to take care of you baby
[00:49.79]You baby
[00:51.10]So je'n lo mi o ni pe de oloo mi
[00:55.23]Sora f'awon boys yen o
[00:57.29]Tin ba lo won ma tan e o
[00:59.43]Mase gbagbe bi ati n ba bo o
[01:02.03]Mi o ni pe de
[01:03.66]Sora f'awon boys yen o
[01:05.71]If I go dem go toast you
[01:07.71]No forget how far we've gone o baby
[01:10.13]Mi o ni pe de
[01:11.73]No forget o no forget say o
[01:15.98]No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
[01:20.12]No forget o no forget say o
[01:24.28]No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
[01:28.87]You know that have been waiting
[01:30.69]Have been waiting for you boy
[01:32.74]You know my heart is breaking
[01:34.58]'Cos you gotta go boy
[01:36.75]Make you hustle wella
[01:39.01]Buy me panamera
[01:40.95]But no follow bella
[01:42.79]She can't love you better
[01:45.57]You want to take care of me baby
[01:49.41]Oya maa lo mo n reti ife mi
[01:53.65]O ma ko're bo o ma ko're de
[01:55.79]Ololufe ololufe don't keep me waiting
[02:00.02]Too long oh baby
[02:01.97]Sora f'awon girls yen o
[02:04.06]T'oba lo won ma tan e o
[02:06.12]Ma se gbagbe bi a tin babo
[02:08.61]Tete wale
[02:10.27]Sora f'awon girls yen o
[02:12.38]If you go dem go call you
[02:14.47]No forget how far we've gone o baby
[02:16.94]Tete wale
[02:18.50]No forget o no forget say o
[02:22.51]No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
[02:26.83]No forget o no forget say o
[02:30.82]No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
[02:35.71]F'adura sin mi lo o
[02:37.58]Ma f'okan ba mi lo o
[02:39.55]Make I come back home with plenty money
[02:42.06]Gbadura fun mi o
[02:43.89]Ire a ma ba e lo o
[02:46.01]Alafia ba e lo o
[02:47.78]Make you remember ayanfe mi
[02:50.28]Na you I dey wait for
[02:52.25]I want to take care of you baby
[02:56.19]Oya maa lo mo n reti ife mi
[03:00.40]K'oma k'ore bo k'oma korede ololufe
[03:04.68]Don't keep me waiting too long o baby
[03:08.70]Sora f'awon boys yen o
[03:10.67]Tin ba lo won ma tan e o
[03:12.92]Mase gbagbe bi ati n ba bo o
[03:15.46]Mi o ni pe de wale
[03:16.81]Sora f'awon girls yen o
[03:19.12]If I go dem go toast you
[03:21.25]No forget how far we've come o baby
[03:23.67]Tete wale Mio ni pe de
[03:25.12]No forget o no forget say o
[03:29.30]No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
[03:33.11]No forget o no forget say o
[03:37.61]No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
[03:41.81]No forget o no forget say o
[03:46.01]No forget o

文本歌词


No Forget - Adekunle Gold/Simi
Your mama say omo mi no follow I never chop
Make you find correct guy no be love we go chop
Na me she dey talk about
Oro yen ka mi l'ara o
Je'n b'ese mi soro
Make I go hustle o
I want to take care of you baby
So je'n lo it won't be long o
I want to take care of you baby
You baby
So je'n lo mi o ni pe de oloo mi
Sora f'awon boys yen o
Tin ba lo won ma tan e o
Mase gbagbe bi ati n ba bo o
Mi o ni pe de
Sora f'awon boys yen o
If I go dem go toast you
No forget how far we've gone o baby
Mi o ni pe de
No forget o no forget say o
No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget o no forget say o
No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
You know that have been waiting
Have been waiting for you boy
You know my heart is breaking
'Cos you gotta go boy
Make you hustle wella
Buy me panamera
But no follow bella
She can't love you better
You want to take care of me baby
Oya maa lo mo n reti ife mi
O ma ko're bo o ma ko're de
Ololufe ololufe don't keep me waiting
Too long oh baby
Sora f'awon girls yen o
T'oba lo won ma tan e o
Ma se gbagbe bi a tin babo
Tete wale
Sora f'awon girls yen o
If you go dem go call you
No forget how far we've gone o baby
Tete wale
No forget o no forget say o
No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget o no forget say o
No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
F'adura sin mi lo o
Ma f'okan ba mi lo o
Make I come back home with plenty money
Gbadura fun mi o
Ire a ma ba e lo o
Alafia ba e lo o
Make you remember ayanfe mi
Na you I dey wait for
I want to take care of you baby
Oya maa lo mo n reti ife mi
K'oma k'ore bo k'oma korede ololufe
Don't keep me waiting too long o baby
Sora f'awon boys yen o
Tin ba lo won ma tan e o
Mase gbagbe bi ati n ba bo o
Mi o ni pe de wale
Sora f'awon girls yen o
If I go dem go toast you
No forget how far we've come o baby
Tete wale Mio ni pe de
No forget o no forget say o
No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget o no forget say o
No forget o Mase gbagbe o bi ati n ba bo o
No forget o no forget say o
No forget o

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!