当前位置:首页 >> Rema >> Trouble Maker 歌词

LRC歌词

[ti:Trouble Maker (Mixed|Explicit)]
[ar:Rema]
[al:InterSpace 084: DJ Mellowshe (DJ Mix) (Explicit)]
[by:]
[offset:0]
[00:00.00]Trouble Maker (Mixed|Explicit) - Rema
[00:00.18]Lyrics by:Rema
[00:00.27]Composed by:Rema
[00:00.37]Sult I go take
[00:01.36]I dress your
[00:02.57]**** like I'm Jago
[00:04.16]I've been like this way from the gecko
[00:06.65]I no dey take eye see loose bread
[00:08.84]If you miss your show you know say me
[00:10.58]I go take am off my money 'cause your promoter desperate
[00:13.72]Make una no vex na my money be my mandate
[00:16.12]Ọmọ many my country people eye red oh
[00:18.48]My eye red for the green that's yellow
[00:20.83]Some call me hybrid some call me hollow
[00:23.12]Keep who I really be on a low low
[00:25.61]Day and night all my guys dey hustle
[00:27.89]Every penny dey touch my circle
[00:30.47]I dey pest my opps make them restless on schedule
[00:34.11]Ah ahh
[00:35.01]Dem say I be trouble maker
[00:37.80]I go disturb everybody
[00:40.09]Leave me leave me leave me
[00:41.97]Make I do my own ọmọ no judge me
[00:45.17]Make you sef reason
[00:47.10]E be better say they no call me nobody
[00:49.42]I go still pass everybody even though say una use extra sheet
[00:53.57]Una dey pákoropá I dey pàkurupà
[00:56.06]You better relocate I dey come closer
[00:58.45]Even if na red I go tackle oh
[01:00.65]Shebi na vex you go vex
[01:02.06]Ọmọ wèrè me I no dey talk but try me first
[01:04.23]Better save your money this game no be by best dressed
[01:06.62]Bought my first land since I was 17
[01:08.60]You know steady grinding
[01:09.71]Nothing wey you go show me wey go really surprise me
[01:12.07]Ọmọ many my country people eye red oh
[01:15.02]My eye red for the green that's yellow
[01:17.31]Some call me hybrid some call me hollow
[01:19.54]Keep who I really be on a low low
[01:21.92]Day and night all my guys dey hustle
[01:24.28]Every penny dey touch my circle
[01:26.59]I dey pest my opps make them restless on schedule
[01:30.94]Dem say I be trouble maker
[01:33.90]I go disturb everybody
[01:36.18]Leave me leave me leave me
[01:38.06]Make I do my own ọmọ no judge me
[01:41.01]Make you sef reason
[01:43.07]E be better say they no call me nobody
[01:45.50]I go still pass everybody even though say una use extra sheet
[01:50.06]Dem say I be trouble maker
[01:52.53]I go disturb everybody
[01:54.86]Leave me leave me leave me
[01:56.49]Make I do my own ọmọ no judge me
[01:59.67]Make you sef reason
[02:01.27]E be better say they no call me nobody
[02:04.07]I go still pass still pass still pass
[02:06.65]Extra sheet see lo lo

文本歌词


Trouble Maker (Mixed|Explicit) - Rema
Lyrics by:Rema
Composed by:Rema
Sult I go take
I dress your
**** like I'm Jago
I've been like this way from the gecko
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show you know say me
I go take am off my money 'cause your promoter desperate
Make una no vex na my money be my mandate
Ọmọ many my country people eye red oh
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps make them restless on schedule
Ah ahh
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me leave me leave me
Make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet
Una dey pákoropá I dey pàkurupà
You better relocate I dey come closer
Even if na red I go tackle oh
Shebi na vex you go vex
Ọmọ wèrè me I no dey talk but try me first
Better save your money this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go show me wey go really surprise me
Ọmọ many my country people eye red oh
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps make them restless on schedule
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me leave me leave me
Make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet
Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me leave me leave me
Make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass still pass still pass
Extra sheet see lo lo

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!